Saturday, August 6, 2011

got this from a hilarious blog.... hehe

A fool and his money............Na guy man best friend
A friend in need..............No go meet me for house
A penny saved.............Na half a penny tomorrow
As you make your bed.............Na so you go lay your mat too
Don't cry over spilt ......Akamu
Early to bed and early to rise..........Na Ministry you dey work be that
If at first you don't succeed..........Make you use another passport
From frying pan...............to belle
When in Rome.............No do as Bini babes dey do oo

Who no know, e go know
He who lives in a glass house....... Na im pepper rest
A stitch in time...... .. dey prevent further tear tear.
Birds of the same feather.......na the same mama born dem.
One good turn.... ..... na correct power steering be that.
A bird in hand...... . wetin e wan be again if no be barbeque.
Half bread....... ... is better than puff puff.
Journey of a thousand miles....... o'boy carry your car go o
He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first
time and laugh when others dey laugh?
The patient dog........ Na hunger go kill am.
All work and no play......Na banker be dat
All play and no work...... Abeg na real life be dat. After all, u no see as
u dey happy wen dem declare holiday???

2 comments: